Terminator
de YEMI SAX
Give them
Ah, ah, ah, aha, ha, aha
Mmm, ah
Crocodile skin
Ah, ah, ah, aha, ha, aha
Mmm ah (Wi'-Wi'-Wi'-Willis, giddem)
You know na your amazing grace dey keep me going
When I'm falling over
Your love dey pick me up
Mm-mm-mm
You know just what to do when I'm going under
You give me power
Your love dey make me stronger
My mind over matter
So hot, I'm hotter than lava
Who's bad? Dem know that I'm badder?
Enemies dey, but I still dey jáìyé (jáìyé)
I no dey tire
I came, I saw, and I conquered
Can't reach me, you need a ladder
I'm flying high helicopter, ajé (aje, aje)
High-high, high, higher-higher
High-high, high, higher-higher
Ah, lai-lai-lai-lia-lai-lai
High-high, high, higher-higher
High-high, high, higher-higher
High-high, high, higher-higher
Ah, lai-lai-lai-lia-lai-lai
High-high, high, higher-higher
You know na your amazing grace dey keep me going
When I'm falling over
Your love dey pick me up
Mm-mm-mm
You know just what to do when I'm going under
You give me power
Your love dey make me stronger, ajé
Ọga Adé
Owo ọtí ni, kora'le
Uhn, mm, me, as I dey
I swear, ability over dey
Master dey move, e dey cause gobe
Big tsunami, everything dey shake
My melodies sweet pass koté
Black Mercedes make I fit to reason my-
My mind over matter
So hot, I'm hotter than lava
Who's bad? Dem know that I'm badder
Enemies dey, but I still dey jáìyé
I no dey tire
I came, I saw, and I conquered
Can't reach me, you need a ladder
I'm flying high helicopter, ajé, aje, aje, aje
High-high, high, higher-higher
High-high, high, higher-higher
Ah, lai-lai-lai-lia-lai-lai
High-high, high, higher-higher
High-high, high, higher-higher
High-high, high, higher-higher
Ah, lai-lai-lai-lia-lai-lai
High-high, high, higher-higher
Ah, ah, ah, aha, ha, aha
Yemi Alade
You go dance with me
Más canciones de YEMI SAX
-
Iskaba
Afrobeat Sax
-
Owambe
Afrobeat Sax
-
Finesse
Sax on Sax
-
Kulosa
Sax on Sax
-
Bobo
Just a Little Twist of Sax
-
Ojuelegba
Just a Little Twist of Sax
-
Flora My Flower
Afrobeat Sax
-
Something Different
Naija Piano Expression
-
Soco
Afrobeat Sax
-
Yawa
Afrobeat Sax
-
Duduke
Naija Piano Expression
-
Buga
Sax on Sax
-
Assurance
Afrobeat Sax
-
Aje
Afrobeat Sax
-
Bandana
Sax on Sax
-
Stand Strong
Sax on Sax
-
Last Last
Sax on Sax
-
For You
Sax on Sax
-
Girlfriend
Sax on Sax
-
Essence
Sax on Sax