Way
de Usmanial Vibez
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger, oh-wah (all these one no be banger oh)
(M-M-Murderer)
TML Vibe Boy, yeah-mm
(Wooh)
Came through with a clean vibe (with a clean vibe)
I go go far, mò ma gbera, na wetin me tell my mama (tell my mama)
Oh-oh, check these cost now
See, say I don dey global (see say I don dey global)
Ah, dem dey chop am for Australia
Kálọ Adamawa, Yola
Yé, orisẹ Oluwa, Oluu-wa
Pre-Choru
Bottega l'ẹsẹ, panpan l'orun
Ah-kini mo shéé f'Olohun? Ah
Days wey mi call on You, You dey
Ah-ah, we don dey chop better, bellefull
Sho ranti when you call me fool?
Ẹlẹda, má Sun, yeah
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger oh (all these one no be banger oh)
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger oh-wah (all these one no be banger oh)
(Uh, all these one no be banger oh-wah)
Yé, I go flex you tinbá l'òwò
The love wey you show me, o dun gàn, miliki alagolo
Ah, who go feed my mama? Carry my burden-en, tinbá s'òjò (oh-oh)
Bottega l'ẹsẹ, panpan l'orun
Ah-kini mo shéé f'Olohun? Ah
Days wey mi call on You, You dey
Ah-ah, we don dey chop better, bellefull
Sho ranti when you call me fool?
Ẹlẹda, má Sun, yeah
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger oh (all these one no be banger oh)
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger oh-wah (all these one no be banger oh)
(Oh-oh-oh, oh-oh)
(All these one no be banger, oh-wah, yeah)
(All these one, dem be master-uh, uh-uh)
Más canciones de Usmanial Vibez
-
Sinner - Freestyle
Nothing Last Forever (Album)
-
Base On Believe
Ghetto Preacher
-
Talk to God
Die or Survive
-
Dat Way
Dat Way
-
Genesis
No Days Off
-
Lost myself freestyle
Lost myself freestyle
-
Struggle For The Good
Struggle For The Good
-
Thug life
Thug life
-
Intro 1st
Nah Who Escape Fit Explain
-
That kind thing
Nothing Last Forever (Album)
-
Pains
Die or Survive
-
Sixty Dolls
Sixty Dolls
-
Genesis - 2.0
No Days Off
-
Far away
Far away
-
No Days Off - Remix
No Days Off (Remix)
-
2023
No Days Off
-
Survive or Die (Drill) - Radio Edit
Die or Survive
-
Biggest fear
Nah Who Escape Fit Explain
-
Death
Nah Who Escape Fit Explain
-
Life is hard
Nah Who Escape Fit Explain