Friend Like Me (From "Aladdin")
de TMC Movie Tunez
Pami, mm-mm
Na me
Pami, pami oh gbon gbon
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh
Because me I no get time, pami oh
Baby, don't kill my vibe, pami oh
Shey we go make am till the morning
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (Mo gbe o)
If we do am make we softly now
'Cause all my money I go give titi lai lai
A ma shaye oh (Mo gbe o woah woah woah)
Yea
Ebelebe m oh woah ou woah
See your love is so insane oh
Na only you wey fit tame oh
This my head wey dey craze oh
Baby, girl for you I mad all the time oh
Dem no fit quench our flame oh
I am not afraid to let you know say
Say na you I want and I'm loving the things you dey make me do now
Go shawty, don't treat me like a fool now
Oh baby
Baby girl, I no be jew now, go shawty
Na me be one for you now
Say every morning, every night
Everyday, oh my baby
Pami, pami, pami, pami
O fe pami, pami, pami, pami oh
O pami, pami, pami, pami
O fe pami, pami, pami
Mi señor, señor
Somebody call the popo (Popo)
I want to report a murder case (Murder)
Somebody call the popo, on my baby oh
One man down on the love highway (Oh no)
Kini ma shey oh, omo dudu fe pami oh
Look what you done to me
Look what you done to me, oh why, oh why
Somebody call the popo (Popo)
This love e go make me commit oh
My baby oh, do me tender olomi oh
Pami oh, pami, pami, pami
O fe pami, pami, pami, pami
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami, pami, pami
Melatonin overdose
One shot, polly, I have to blow
I get high when my life is low
'Cause up, there it just feels like home
Everywhere maranma
No time to check calendar
No time, you can't kill my vibe oh
You can't kill my vibe
Pami, pami oh gbon gbon
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh
Because me I no get time, pami oh
Baby, don't kill my vibe, pami oh
Major Tunez
Más canciones de TMC Movie Tunez
-
The Blue Wrath (From "Shaun of the Dead")
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
Be Our Guest (From "Beauty and the Beast")
40 Best Disney Animated Movie Songs
-
It's Hard Out Here for a Pimp (From "Hustle and Flow")
Academy Award Winning Movie Songs
-
The Walking Dead (Main Theme)
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
The 2nd Law: Isolated System (From "World War Z")
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
Poison (From "End of Days")
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
For Whom the Bell Tolls
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
You're My Best Friend (From "Shaun of the Dead")
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
Join Me [from "Resident Evil: Apocalypse"]
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
Saturday Night Special (From "The Walking Dead")
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
Paint It Black (From "The Devil's Advocate")
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
Kernkraft 400 (From "Shaun of the Dead")
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
Ghostbusters
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
Theme from Resident Evil: Afterlife (From "Resident Evil: Afterlife")
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
Don't Stop Me Now (From "Shazam!")
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
(Don't Fear) The Reaper
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
Theme from Resident Evil: Extinction (From "Resident Evil: Extinction")
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
I'm So Lonesome I Could Cry
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
If You Leave Me Now (From "Shaun of the Dead")
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV
-
Blue Eyes Crying in the Rain
Rise of the Dead Walkers - Music from Zombie Movies and TV