Koroba
de Tiwa Savage
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet e (okay)
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Oya everybody carry something
He say, "Darling I'm watching you"
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando (hey)
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do, ay
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
I don't mean to, I don't mean to
I don't mean to, I don't mean to
Más canciones de Tiwa Savage
-
49-99
49-99
-
All Over
All Over
-
Loaded
Loaded
-
Pick Up
Pick Up
-
Kilimanjaro
Water & Garri (Original Motion Picture Soundtrack)
-
Eminado
Once Upon A Time
-
Kele Kele
Once Upon A Time
-
Gara (feat. Ayra Starr)
Water & Garri (Original Motion Picture Soundtrack)
-
Somebody’s Son (Ft Brandy)
Water & Garri
-
Attention
Attention
-
Dangerous Love
Dangerous Love
-
Tiwa's Vibe
Tiwa's Vibe
-
Ma Lo
Sugarcane
-
Tales By Moonlight (Ft Amaarae)
Tales By Moonlight (Ft Amaarae)
-
Lova Lova (feat. Duncan Mighty)
Lova Lova (feat. Duncan Mighty)
-
Sugarcane
Sugarcane
-
Get It Now
Sugarcane
-
Me and You
Sugarcane
-
Hold Me Down
Sugarcane
-
THE ENTRANCE
Attention