Things I Know
de Runtown
Steady trying, dem ah trying to kill my vibe
I no get time for no fuckin' parasite
I just want liquor and likkle bit of ice
Money and my peace I never compromise
Me know say talk is cheaper
We no send dem attention seeker
XXL the gyal dem ah ginger
My baby you for signal me make I know
Baby you for ginger me make I know
Feel it coming closer, yeah
I can feel it coming closer, yeah
E be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the things I know
Faaji na turn by turn
My baby fine, fine, fine
Give you my time, time, time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turn
It's the way she move body oh
Na the way she jubadi
It's the way she move body oh
Baby softly move body
See the way I'm feeling right now
Issa vibe say no money can buy
And shoulda been a crime when she whine, fit to kill mankind
Why you do that?
Tell me, why you do that
You should see the way, she dey do the rumba
You should see the way, her body dey maneuver
Ko-ko-ko, wetin she gimme chop? I don't know
Know say I pull up when she want, want, want
Oh no
E be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the things I know
Faaji na turn by turn
My baby fine, fine, fine
Give you my time, time, time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turn
E be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the things I know
Faaji na turn by turn
My baby fine, fine, fine
Give you my time, time, time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turn
It's the way she move body oh
Na the way she jubadi
It's the way she move body oh
Baby softly move body
Más canciones de Runtown
-
Walahi
Soundgod Fest Vol.1
-
Walahi
Ghetto University
-
Mad Over You
Mad Over You
-
Mad Over You
Soundgod Fest Vol.1
-
Mad Over You - The Prblm Remix
Mad Over You
-
For Life
For Life
-
Mad Over You - Prblm Remix
Soundgod Fest Vol.1
-
Mad Over You
Afropop Grooves, Vol. 9
-
All About You
Signs
-
Mad Over you
New Sound Africa
-
Mad over You
The Edge of Africa, Vol. 14
-
Energy
Energy
-
Mad over You
N.W.E (Niggaz with enjaillement)
-
Show Me the Way
The Edge of Africa, Vol. 14
-
Alright
The Edge of Africa, Vol. 14
-
Waiting
The Edge of Africa, Vol. 14
-
Baby Girl (feat. Skyface)
The Edge of Africa, Vol. 14
-
She Bad
The Edge of Africa, Vol. 14
-
Obodo
The Edge of Africa, Vol. 14
-
Paulina (feat. Flavour)
The Edge of Africa, Vol. 14