MARCH AM
de Rema
P
Hehe-hehe-hehe-hehe-he
Ọmọ ologo
Baba Remy, no bobo
Normally, I dey kolo
Money full for my bank, oh
No go hustle, dey for Twitter dey zozo
Try me, make I sample, I'm in battle
Animal oshey Nat Geo
17, I dey dagbo, I dey crack code
Now the prince of Afro
Every day this my mouth, I dey sharp am
Knew I was H-I-M from the zanga
Step on the stage and the girls dem pass out
Opposite gender, na me dey pack am
Success no fi make me lose my hunger
PSG gang, exhaust dey burn out
Raise am, raise am, raise am
Lamborghini Urus, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
Hehe-hehe-hehe-hehe-he, huh
Remy, raise am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
Every day I dey raise una BP, raise am to the ceiling
Talking my shit and I don't keep it PG
No dey hold me na make una leave me
Leave, oya, make una leave me
I no go let anybody breathe
Dem be novice
H-I-M no shaking
Uh-huh, Oppenheimer, always dropping another banger
Only one Remy dey make girls dance am
Remy too dey para
For performance collect egbon, rabba
One million dollar (Ayy, yeba)
Anybody test my temper, make e prepare for the karma
Every day this my mouth, I dey sharp am
Knew I was H-I-M from the zanga
Step on the stage and the girls dem pass out
Opposite gender, na me dey pack am (Ha, ha)
Success no fi make me lose my hunger (Ahh)
PSG gang, exhaust dey burn out (Yeba)
Raise am, raise am, raise am (Yeba)
Lamborghini Urus, I dey march am (Yeba, yeba, yeba)
I dey march am (March am, march am), I dey march am
I dey march am (March am, march am), I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am (Ahh), I dey march am
I dey march am, I dey march am (Yeba, yeba)
I dey march am, I dey march am (Yeba, yeba)
I dey march am, I dey march am (Yeba, yeba, yeba)
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
Más canciones de Rema
-
Calm Down (with Selena Gomez)
Calm Down (with Selena Gomez)
-
Calm Down
Calm Down
-
OZEBA
HEIS
-
AZAMAN
HEIS
-
Charm
Rave & Roses Ultra
-
Dumebi
Rema
-
YAYO
HEIS
-
HEHEHE
HEIS
-
Holiday
Rave & Roses Ultra
-
Woman
Woman
-
DND
RAVAGE
-
WAR MACHINE
HEIS
-
Soundgasm
Rave & Roses
-
NOW I KNOW
HEIS
-
BENIN BOYS
Rema
-
HEIS
Rema
-
EGUNGUN
Rema
-
VILLAIN
Rema
-
Peace Of Mind
Peace Of Mind
-
Peace Of Mind - Virgil Abloh Remix with Fela Kuti
Peace Of Mind (Virgil Abloh Remix with Fela Kuti)