Ordinary
de Omah Lay
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Run
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Korikiri boy don price property for the island
Finally I'm moving out of the zanga
Anything I touch e come dey sound hot
Oooh
I remember when I no dey kolo
Wey the keys for my pambam
Now I put the barney on designer
Cause when oluwa bless you
You redefine her
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout o
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
No ooooooo
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Say na me wey hold the map
So dem follow me without torchlight o
Talk is cheap for the mouth
Dem mama dem papa whole life o
Anybody wey get problem
Come follow me cross border
Anyhow e be Jah go solve them
I'ma bad boy from porter
So I want all the fake people them to die
I no go follow dem sympathize
Forget dig hundredi alert
God is real I can testify
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth o
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout oh no
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
No ooh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh, wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Más canciones de Omah Lay
-
attention (with Justin Bieber)
Boy Alone
-
attention (with Justin Bieber)
attention (with Justin Bieber)
-
come closer
Boy Alone (Deluxe)
-
soso
Boy Alone
-
Attention (with Justin Bieber) - Disclosure Remix
Attention (with Justin Bieber) [Disclosure Remix]
-
My Bebe
What Have We Done
-
temptations
Boy Alone
-
imagine (feat. Aitch)
Boy Alone (Deluxe)
-
Godly
What Have We Done
-
i
Boy Alone
-
Can't Relate
What Have We Done
-
Ye Ye Ye
Get Layd
-
Holy Ghost
Holy Ghost
-
soso - JOSEPH Remix
soso (JOSEPH Remix)
-
Holy Ghost - Martin Solveig Remix
Holy Ghost (Martin Solveig Remix)
-
Bad Influence
Bad Influence
-
Bad Influence
Get Layd
-
soso (with Ozuna)
Boy Alone (Deluxe)
-
i'm a mess
Boy Alone
-
Lo Lo
Get Layd