Ease Up
de Nonso Amadi
Ease Up, Ease Up
Yeah, teah
I came a long way from Ikeja
Na why I hot pass Lagos weather o
I no fit waste my time dey argue with you
I got to move it's now or never, never
So many distraction, commotion
Make a bad man run away
Politicians dem no send
We dey find traffic for Mowe
They wan pull me over
How dey smell my money?
Na wetin I dey try calculate
Say na this fine girl wey day cool me down now
Yeah, yeah, yeah
I don't really blame myself
I've been on this road for long timе
The leaders no day carе for us
Their politics is more important
I no fit to kill myself
Mama I go take amnesia
We just wanna ease up
Forget the stress like you've got amnesia
Pretty girls with me and they wanna tease us
Give thanks to Jah for all of ma G's yeah
Girl you gotta ease up
Damn so many things I fit complain
Naijia men are mad, you know the saying
But how man go sane when nothing changes (nothing changes)
I'm just saying
Buy a new whip they scratch your paint
Get some new ice they snatch your chain
Times so hard it's head to blame 'em
But me say ease up
Find me herbs and tea yeah
Make I look for Visa
There's no guarantee for this world
But me can't give up o
Fighting is my default mode
Omo na wetin I dey find con dey find me ni
Fine girl wey cool my high BP o
I don't really blame myself
I've been on this road for long time
The leaders no day care for us
Their politics is more important
I no fit to kill myself
Mama I go take amnesia
We just wanna ease up
Forget the stress like you've got amnesia
Pretty girls with me and they wanna tease us
Give thanks to Jah for all of ma G's yeah
Girl you gotta ease up
Más canciones de Nonso Amadi
-
Aika
Aika
-
Kilimanjaro (with BEAM)
When It Blooms
-
Go Outside
Free
-
Here For It
When It Blooms
-
NASA
When It Blooms
-
Lock Up (with Zinoleesky)
When It Blooms
-
Eye to Eye
When It Blooms
-
Foreigner
When It Blooms
-
How Love Works (Interlude)
When It Blooms
-
Pieces (with Tay Iwar)
When It Blooms
-
Night In Maryland
When It Blooms
-
Shivers (with Tamera)
When It Blooms
-
Paper
When It Blooms
-
Different (with Majid Jordan)
When It Blooms
-
Cali Was The Mission
When It Blooms
-
Thankful
When It Blooms
-
Paper - Tumelo_za & SjavasDaDeejay Remix
Paper (Tumelo_za & SjavasDaDeejay Remix)
-
Paper
Paper (Tumelo_za & SjavasDaDeejay Remix)
-
Radio
Radio
-
Kwasia (feat. Eugy)
Kwasia