Ikeke
de Mavo
Yeah, yeah
Kilolo (K-Way)
Kilogbede, Kilogbede Record Limited (K-Way)
K-Way
(Yo Di–)
Follow you again (follow), me, I no dey follow you again (kilolo)
Kilo, follow you again, me, I no dey follow you again
Kilo, follow you again (kilo), me, I no dey follow you again
Follow you again, me, I no dey–
Focus, focus, hocus-pocus
Focus on paper, baby, see you later
When the paper enter, I go call you, shop for you
Balenciaga, Rick Owens
Louis Vuitton go be less, baby mawobe
Wait, look, see me, ghe me, ego, ego
Money talking (talk, talk), all day working for money
Kilo, e don sour (baddest, water), holy water
Give her Cana' make she update (shekpe), shakabulizzy
Kilo, no dey whine me-zzy (kilolo, lo), making money easy
Me, I fit to give you money, easy (hahaha, kilolo)
Expensive girl, tell me, baby, you want a Lacoste? (She pricey)
Buy her Valentino for her birthday
Cost-est, fastest
Why you want a Lacoste? (Pricey)
From me (tell me baby) for you (shekpe)
My baby want a Lacoste (want a Lacoste)
Expensive girl, cost-est, fastest (kilogbede)
We dey focus on Naija, dem dey focus on paper
And if them enter one thing, dem go vanish like NEPA
They no dey give shi-shi (they no dey give shi-shi)
Students of Geh-Geh (students of Geh-Geh)
Shey you wan Fubara? We go do like Wike (yeah, kilo)
SAPA, let my people go (kilowi)
SAPA, let my people go (SAPA)
We just want to turn up and smoke Igbo
SAPA, let my people go
Focus, focus, hocus-pocus
Focus on paper (focus on paper), baby, see you later
When the paper enter (when the paper enter), I go call you
Shop for you, Balenciaga, Rick Owens (shop, shop, shop)
Louis Vuitton go be less, baby, mawobe
Wait, look, see me, ghe me, ego, ego
Money talking (talk, talk), all day working for money
Kilo, e don sour (water)
Holy water
Give her cana', make she update
Shakabulizzy
Kilo, no dey whine me-zzy (kilolo)
Making money easy (kilo)
Me, I fit to give you money, easy (kilolo)
Expensive girl
Tell me, baby, you want a Lacoste? (She pricey)
Buy her Valentino for her birthday
Cost-est, fastest
Why you want a Lacoste? (Pricey)
From me (tell me baby), for you
My baby want a Lacoste (want a Lacoste)
Expensive girl, cost-est, fastest (yo)
(Kilogbede) kilo
Fastest, fastest (kilo), fastest (kilo), fastest (kilo), fastest (kilo)
Más canciones de Mavo
-
Feel Nice
Sanko II (Deluxe)
-
Insideout
Insideout
-
Kenny
Kenny
-
Thin Ice
Insideout
-
Just A Dream
Insideout
-
Fugue
Insideout
-
Freefall
Insideout
-
Edge Of The Earth
Insideout
-
It Never Rains
Insideout
-
The Art Of Love
Insideout
-
Lullaby
Insideout
-
Asphalt 8
Ukanigbe
-
Asphalt 8
Asphalt 8
-
Kolomental
Ukanigbe
-
Tumo Weto
Ukanigbe
-
No
Ukanigbe
-
Ukanigbe
Ukanigbe
-
Kan Yan Fun
Ukanigbe
-
Timo Wena
Ukanigbe
-
No More
No More