Heart & Balls
de Märvel
All these girls wanna take me away
But I swear them no go see my face
'Cause I know say na you be the one wey I want dey see on top of my bed
Even if dem turn giveaway
Oh mama go still run away
'Cause I know say na you be the one wey dey cool the fire on top of my head oh
What am I trying to say
If you leave me na craze
I no fit concentrate
Without you in my space
Many guys for your page
As if na giveaway
I just want see your face come hypnotize me
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Don't let me down onome
Daughter of Jezebel
Make you love me as I dey
I don't see hell on earth
Please don't maximize my pain
No let my love fall oh
Make me look like a fool
Reason for existing
I can make your heart my room
So if I come your way
Make you no run away
I just want see your face
Come hypnotize me
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Don't let me down, ooh, ahh
Más canciones de Märvel
-
Goodluck Sandy
At the Sunshine Factory
-
All over the News
At the Sunshine Factory
-
A Killing View
At the Sunshine Factory
-
Don't Let Me Down
Don't Let Me Down
-
Amber Rose
Amber Rose
-
Don't Let Me Down
Your Nemesis
-
Get Me
Get Me
-
Get Me
Your Nemesis
-
Get Me - Sped Up Version
Get Me (Sped Up Version)
-
Don't Die For Nyash (DDFN)
Supervillain
-
Sare
Your Nemesis
-
Bambiala
Your Nemesis
-
Amber Rose - Remix
Your Nemesis
-
Wetin Dey Sup
Your Nemesis
-
Warfront
Your Nemesis
-
Think O
Your Nemesis
-
The Secret Grand Prix
At the Sunshine Factory
-
Smile Mr. Steen
At the Sunshine Factory
-
Monsters Grow in the Dark
At the Sunshine Factory
-
Child
At the Sunshine Factory