Maajo
de Femi Praise
Yesterday, dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh yes! Dem bobo!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Más canciones de Femi Praise
-
1
Joyful Noise Jan 2026
-
1 - Live
Joyful Noise November Edition (Live)
-
2
Joyful Noise (September Edition)
-
2 - Live
Joyful Noise April (Live)
-
3
Joyful Noise Jan 2026
-
3 - Live
Joyful Noise November Edition (Live)
-
Awa Dupe
Awa Dupe
-
Emi mimo sokale
Emi mimo sokale
-
Gospel Gyration
Gospel Gyration
-
Intentional Praise
Intentional Praise
-
Joy
Joy
-
Maajo ( I will dance)
Maajo ( I will dance)
-
Morowo Re
Thirty Fold (The Yield Of Grace)
-
MOROWO RE - Live
MOROWO RE (Live)
-
Oba
Thirty Fold (The Yield Of Grace)
-
Oluwadunsi - Live
Joyful Noise May Edition (Live)
-
Praise jam - Live
Joyful Noise (December Edition [Live]
-
Praise match up - Live
Joyful Noise (December Edition [Live]
-
Thanksgiving 2 - Live
Joyful Noise (December Edition [Live]
-
Thanksgiving - Live
Joyful Noise (December Edition [Live]