Utawezana
de FEMI ONE
Yesterday, dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh yes! Dem bobo!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Más canciones de FEMI ONE
-
Pewa
Pewa
-
Tunaweza
Tunaweza
-
D-Day
D-Day
-
Form Today
Form Today
-
Lip Service
Lip Service
-
Hepi
Hepi
-
Under the Influence
Under the Influence
-
Staki
Staki
-
Staki
Dem Kutoka Mwiki
-
Kipetero Kiyesu
Kipetero Kiyesu
-
Balance
Greatness
-
Donjo
Donjo
-
Feelanga Free
Greatness