Flyin Away
de Femi Kuti
Yesterday, dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh yes! Dem bobo!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Más canciones de Femi Kuti
-
Africa Will Be Great Again
One People One World
-
Truth Don Die
The Definitive Collection
-
Beng Beng Beng
The Definitive Collection
-
Sorry Sorry - Old School Afro Dub
Hôtel Costes 2 - La Suite
-
One Two
Day By Day
-
Best to Live on the Good Side
One People One World
-
One People One World
One People One World
-
Na Their Way Be That
One People One World
-
How Many
One People One World
-
Evil People
One People One World
-
Equal Opportunity
One People One World
-
E Get as E Be
One People One World
-
Corruption Na Stealing
One People One World
-
Dem Don Come Again
One People One World
-
Dem Militarize Democracy
One People One World
-
The Way Our Lives Go
One People One World
-
To Ulrike M. - Zero 7 Mix
Hôtel Costes 2 - La Suite
-
Jazz Music
Hôtel Costes 2 - La Suite
-
Sympathique
Hôtel Costes 2 - La Suite
-
Lizzie's Ballon
Hôtel Costes 2 - La Suite