Little Dreams
de Femi Jaye
Yesterday, dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh yes! Dem bobo!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Más canciones de Femi Jaye
-
On The Regular
On The Regular
-
I Like You
I Like You
-
Sweet
Sweet
-
Sweet - Sped Up
Gardener (Sped Up)
-
On It
On It
-
Magic
Gardener
-
Let's Go On A Date
Let's Go On A Date
-
Doctor
Doctor
-
Gardener
Gardener
-
Losing Myself
Gardener
-
Magical Girl
Gardener
-
One 2
FBF
-
FBF
FBF
-
Student Life
Where's Femi
-
Good Vibes
Good Vibes
-
Jaiye
Gardener
-
Love Language
Gardener
-
Bimmer
Bimmer
-
Tinted Glasses
Gardener
-
Want
Where's Femi