Orinal Naija
de Dare Art-Alade
Oh, yeah, yeah, yeah
Oh, yeah, yeah
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh oh, ah ah
‘My Tomatoe Jos’ na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave dem and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker
For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)
What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken
Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah
Baby you good, you good for me
The only one for me oh, ooo
Ekwu ekwu, eme eme
We go always agree, ooo
Ah if you say make I calm down, calm down
If you say make I fire up, fire up
If you say make I start to bark like a Bingo
Wey just dey jump off (wuff)
I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!
For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)
What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken
Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah!
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh (am taken oh)
Oh my Gosh oh, ooo
‘My Tomatoe Jos’ (Jos)
Na wetin he dey call me (gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (hah)
Fine girls plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
Yemi Alade oh
(Oh My God, Fiokee)
Oh, Effyzzie yea yea yea
Coublon oh, e dey beat oh
Lova, Lova (Swaps swaps)
Lova, Lova
Summer Summer
Más canciones de Dare Art-Alade
-
Escalade Part 2!
From Me 2 U
-
Original Naija
51 Lex Presents Original Naija
-
Youngman (Skillz 2 ) Without Rap
51 Lex Presents Original Naija
-
Escalade (As I Am)
51 Lex Presents Original Naija
-
Brown Eyed Angel
51 Lex Presents Original Naija
-
Young Man (Skillz 1)
51 Lex Presents Original Naija
-
Fuji (Dance)
51 Lex Presents Original Naija
-
Dear Lord
51 Lex Presents Original Naija
-
Only Whun
51 Lex Presents Original Naija
-
Tribute To Luther Vandross
51 Lex Presents Original Naija
-
Sijione
51 Lex Presents Original Naija
-
Mowo Wale
51 Lex Presents Original Naija
-
Tire Ni Mo Je (T.N.M.J)
51 Lex Presents Original Naija
-
I Love You
51 Lex Presents Original Naija
-
Fuji (Dance), Pt. 2
51 Lex Presents Original Naija
-
Youngman (Skillz 3)
51 Lex Presents Original Naija
-
Memories
From Me 2 U
-
All In
From Me 2 U
-
Ready For It
From Me 2 U
-
Top Down
From Me 2 U