Django
de CKay
Ah-ah, ah-ah-ah-ah
I just wanna make love and money
Walahi suffer, suffer life is not for me
See me I come from noting
See me I come from trenches
Noting dey my aza for fourteen days
And nobody feel my pain, uh-huh
I will never be the same, uh-huh
I was a different case, uh-huh
When dem look my side dem dey say: Ah, ah
Nobody pass the almighty
Nobody fit follow me fight
My face show my shoe shine
(My shoe shine, my shoe shine)
Hallelujah
I'm getting mula
Inside cooler, cooler
Eating suya
Hallelujah
Living la vida loca
Owo wole
Yeah, I been on the road all day, I'm chasing mula
Fire dey my mouth like azula
Turn a magic beat into suya
Yeah, I been hot for like four years, and they wonder if I'm done yet
People be like rice for my concert
Welcome, welcome the new converts
In a whip wey dey convert, ah-ah-ah
Buju say he wan' race me
Tell am we go do am unfailingly, yeah
CKay bought a AMG
So it's three bad boys with V8 engines
You no go be si me
You want to lose bet against me (Uh)
We flexing (Uh)
Uh-huh, till eternity, uh
Hallelujah
I'm getting mula
Inside cooler, cooler
Eating suya
Hallelujah
Living la vida loca
Owo wole
Mula
Cooler
Ooh, yeah
Oh, oh-oh-oh
Owo wole
Más canciones de CKay
- 
                        emilianaSad Romance 
- 
                        emilianaEmiliana 
- 
                        love nwantiti (ah ah ah)CKay The First 
- 
                        love nwantiti (feat. Dj Yo! & AX'EL) - Remixlove nwantiti (feat. Dj Yo! & AX'EL) [Remix] 
- 
                        love nwantiti (feat. ElGrande Toto) - North African Remixlove nwantiti (feat. ElGrande Toto) [North African Remix] 
- 
                        Love Nwantiti (Acoustic Version)Love Nwantiti (Acoustic Version) 
- 
                        love nwantiti (ah ah ah) [feat. Joeboy & Kuami Eugene] [Remix]love nwantiti (ah ah ah) [feat. Joeboy & Kuami Eugene] [Remix] 
- 
                        love nwantiti (ah ah ah) [feat. Joeboy & Kuami Eugene] [Remix]Love & Chocolate 
- 
                        love nwantiti (German Remix) [feat. Frizzo, Joeboy & Kuami Eugene]Modern Pop Beats 
- 
                        love nwantiti (feat. Franglish) - French Remixlove nwantiti (feat. Franglish) [French Remix] 
- 
                        love nwantiti x dumebi - Midé Naike Remixlove nwantiti x dumebi (Midé Naike Remix) 
- 
                        love nwantiti (ah ah ah)cruel summer energy 
- 
                        nwayiSad Romance - Deluxe 
- 
                        love nwantiti (feat. Pronto & Eunique) - German Remixlove nwantiti (feat. Pronto & Eunique) [German Remix] 
- 
                        Love Nwantiti (Acoustic Version)Love Notes 
- 
                        Emiliana - AcousticEmiliana 
- 
                        To The Worldcruel summer energy 
- 
                        Cliquecruel summer energy 
- 
                        Mercy.1cruel summer energy 
- 
                        New God Flow.1cruel summer energy 
