Mama Africa
de Bracket
It’s on the beat
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you maya maya
Ine sisi maya maya
Oya make you likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Everybody likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you maya maya
Ine sisi maya maya
This is for people wey chala cha
People wey kala ka
Kana ni walanya
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel naija
Oya let’s go to kenya rwanda and tanzania
Togo, cameroon, niger
Ghana, southern sudan
Oya make you likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Everybody likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Wan ne sara sara le
O sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
O sara sara le
Mama africa sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
This one na die o
If you dey dance am easy make you no fight o
Ehyi you go forget your sorrow
Makachukwu you go buy am play for your motor
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you maya maya
Ine sisi maya maya
This is for people wey chala cha
People wey kala ka
Kana ni walanya
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel naija
Oya let’s go to zambia, uganda
South africa, togo, cameroon,burundi also
Benin republic
Oya make you likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Everybody likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Wan ne sara sara le
O sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
O sara sara le
Mama africa sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Imane mekofo sara sara le
Flavour wanma sara sara le
Make e dance eyeh eyeh eyeh
Ugonna sara sara le
Ndigbo nine sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh, ye eh
Más canciones de Bracket
-
Remember (feat. 2face)
Cupid Stories
-
Remember - Yori Yori Remix
Remember (Yori Yori Remix)
-
Panya (feat. Tekno)
Alive
-
Celebrate (feat. Timaya)
Alive
-
No Time (feat. P Square)
Least Expected
-
Yori Yori
Least Expected
-
Leaders of Tomorrow
Least Expected
-
Ada Owerri (feat. J Martins)
Least Expected
-
Gossip
Least Expected
-
Maronumo
Least Expected
-
Do as I Do
Least Expected
-
Dis Beat (feat. Storm Rex)
Least Expected
-
All My People
Least Expected
-
Antisocial Inactivism
Too Old to Die Young
-
Out There
Out There
-
Chop Kiss
Chop Kiss
-
Looking at You
Cupid Stories
-
Comfort
Alive
-
Oringo
Alive
-
Stagger (feat. MI)
Cupid Stories