Savanna Moods
de African Music Drums Collection
Verse 1
Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief, one day for owner eh
Poor man wey thief maggi
Omo, dem go show im face for crime fighter (crime fighter)
Rich man wey thief money
Omo, we no dey see their face for crime fighter
Tell me something now rudeboy
Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well
Chorus
Mr. President [Lead us well]
If you be governor [Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Oya lead us well [Nne me eh, Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Verse 2
Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
we no get light
Everybody just dey halla
fuel no dey, na how we wan survive
Many youth ready for work
but as work no dey
na how dey wan survive
We be giant of Africa
but to get visa enter Ghana
na WAEC [oh my God]
Policeman go see white
e go tell you say
I say that thing na red
Tell me something my people
Make una lead us well,
no let this nation to fall inside well
Repeat Chorus
Verse 3
Alhaji wey pull Khaki
say the name of him party
People Destroying People
Na the name of the party
election for my country
na paddy paddy
wayo wayo
arrange no ni
People wey vote them in
still dey live in pain
This na disgrace
I am so ashamed
We don collect shop permit
Collect trading permit
trading permit
You still dey burn shop
You wan tell me say
you no know when them pay
Why you dey make us
dey live in pain
Make una lead us well
no let this nation to fall inside well
Repeat Chorus
Omo nothing dey par
Anything wey par na witch
Na im make we dey say
Omo no lele
Tanke (echo)
Repeat Verse 1
Repeat Chorus
Repeat Verse 2
Baba God help this country
Repeat Chorus till fade
Más canciones de African Music Drums Collection
-
Bong Drumming
Injection of Energy: African Drumming for Vitality Boost, Endorphins Release, Reduce Stress and Improve Mood
-
Beat the Drum
Injection of Energy: African Drumming for Vitality Boost, Endorphins Release, Reduce Stress and Improve Mood
-
Kalimba Lullaby
African Healing Dance Therapy - Tribal Trip, Ethno Lullaby, Vital Trance, Shamanic Serenity, Safari Sunrise
-
Sand of the Desert
African Dances: Shamanic Meditation Journey, Indian Spirit, Ethnic Drums, African Relaxation
-
Healing Drums
Worship African Experience: Shamanic Serenity, Relaxing Drums, Tribal Meditation
-
Thoughts, Emotions
Wild African Meditation: Tribal Chants for Payer, Healing Meditation, Awakening and Spirituality
-
Ramadu Meditation
Worship African Experience: Shamanic Serenity, Relaxing Drums, Tribal Meditation
-
Spiritual Path
Worship African Experience: Shamanic Serenity, Relaxing Drums, Tribal Meditation
-
African Games
Worship African Experience: Shamanic Serenity, Relaxing Drums, Tribal Meditation
-
Tribal Orchestra
Worship African Experience: Shamanic Serenity, Relaxing Drums, Tribal Meditation
-
Ethnic Dream
Worship African Experience: Shamanic Serenity, Relaxing Drums, Tribal Meditation
-
African Chill
Worship African Experience: Shamanic Serenity, Relaxing Drums, Tribal Meditation
-
Relaxing Rhythms
Worship African Experience: Shamanic Serenity, Relaxing Drums, Tribal Meditation
-
Wild Vibes
Worship African Experience: Shamanic Serenity, Relaxing Drums, Tribal Meditation
-
Zen Zone

Secret of Africa
Worship African Experience: Shamanic Serenity, Relaxing Drums, Tribal Meditation
-
Kalimba Dance
Worship African Experience: Shamanic Serenity, Relaxing Drums, Tribal Meditation
-
African Inspirations
Worship African Experience: Shamanic Serenity, Relaxing Drums, Tribal Meditation
-
Mysterious Noises
Worship African Experience: Shamanic Serenity, Relaxing Drums, Tribal Meditation
-
Wild African Meditation