Issachar Dub
de African Brothers
Verse 1
Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief, one day for owner eh
Poor man wey thief maggi
Omo, dem go show im face for crime fighter (crime fighter)
Rich man wey thief money
Omo, we no dey see their face for crime fighter
Tell me something now rudeboy
Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well
Chorus
Mr. President [Lead us well]
If you be governor [Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Oya lead us well [Nne me eh, Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Verse 2
Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
we no get light
Everybody just dey halla
fuel no dey, na how we wan survive
Many youth ready for work
but as work no dey
na how dey wan survive
We be giant of Africa
but to get visa enter Ghana
na WAEC [oh my God]
Policeman go see white
e go tell you say
I say that thing na red
Tell me something my people
Make una lead us well,
no let this nation to fall inside well
Repeat Chorus
Verse 3
Alhaji wey pull Khaki
say the name of him party
People Destroying People
Na the name of the party
election for my country
na paddy paddy
wayo wayo
arrange no ni
People wey vote them in
still dey live in pain
This na disgrace
I am so ashamed
We don collect shop permit
Collect trading permit
trading permit
You still dey burn shop
You wan tell me say
you no know when them pay
Why you dey make us
dey live in pain
Make una lead us well
no let this nation to fall inside well
Repeat Chorus
Omo nothing dey par
Anything wey par na witch
Na im make we dey say
Omo no lele
Tanke (echo)
Repeat Verse 1
Repeat Chorus
Repeat Verse 2
Baba God help this country
Repeat Chorus till fade
Más canciones de African Brothers
-
Original Dub
The African Brothers Meet King Tubby In Dub
-
No Cup No Broke
Collector's Edition: Rare Reggae From Studio One
-
Dub On Fire
The African Brothers Meet King Tubby In Dub
-
Music Like Dirt
Collector's Edition: Rare Reggae From Studio One
-
Always Together
Collector's Edition: Rare Reggae From Studio One
-
Son Son
Collector's Edition: Rare Reggae From Studio One
-
Love In Our Nation
Collector's Edition: Rare Reggae From Studio One
-
Live Good
Collector's Edition: Rare Reggae From Studio One
-
Soul People
Collector's Edition: Rare Reggae From Studio One
-
Moving Away
Collector's Edition: Rare Reggae From Studio One
-
Mojo Girl
Collector's Edition: Rare Reggae From Studio One
-
Show Me The Way
Collector's Edition: Rare Reggae From Studio One
-
Brimstone And Fire
Collector's Edition: Rare Reggae From Studio One
-
Correction Train
Collector's Edition: Rare Reggae From Studio One
-
Warlord Dub
The African Brothers Meet King Tubby In Dub
-
Shock Dem Dub
The African Brothers Meet King Tubby In Dub
-
Awesome Dub
The African Brothers Meet King Tubby In Dub
-
Amanda Dub
The African Brothers Meet King Tubby In Dub
-
Party Dub
The African Brothers Meet King Tubby In Dub
-
Dick Head Dub
The African Brothers Meet King Tubby In Dub